Music Gateway logo

Bandana Song Lyrics - Fireboy DML

chevron down

Fireboy DML

Bandana - Fireboy DML

Writer(s): Abiodun Aregbesola, Adedamola Adefolahan, Ahmed Ololade

Publisher(s): Lyrics © YBN AUDIO STEREO PUBLISHING, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING

(P)

Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I'm never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly

Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money

I'm never weak, I never cease
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup

Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (gi-gi-gi, giddem)

Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

More from Fireboy DML

Someone

Fireboy DML

All Of Us (Ashawo)

Fireboy DML

Playboy

Fireboy DML

Coming Back For You

Fireboy DML

Peru

Fireboy DML

Peru

Fireboy DML

Peru - Remix

Fireboy DML

Peru

Fireboy DML

Want more free tools for Musicians and Artists?

WAV to MP3

Quickly and easily convert WAVs into MP3s

BPM tapper

Tap or click the tempo to discover the BPM

Online metronome

Keep the beat no matter where you are

Large file transfers

Upload and share files as large as 3GB with anyone

Streaming royalties calculator

Calculate how much you can earn from streaming services

Guitar tuner

An online guitar tuner that's there whenever you need it

ISRC finder

Find any ISRC to any song with simply a name or song

Key/BPM finder

Quickly find the key or BPM to millions of songs