Music Gateway logo

Commando (Remix) Song Lyrics - King Promise

chevron down

King Promise

Commando (Remix) - King Promise

Writer(s): Joseph Addison, Chyvon Pala, Gregory Promise, Bortey Newman

Publisher(s): Lyrics © Peermusic Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.

Oh naa na yeah yeh King beat let's go
King King promise

Maybe me a never see another girlie like you
The way you move your body move your body me l like it
Bad girl come come ride on my bike girl eyeh ey eh
Mefeeli s3ne3 wos) memu make me feeling alright eyeh yeh

Oh baby commando
Come make abi your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando yeh eyeh
I go fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want baby come make I know
Anything you want baby girl ago do yeah

Dem other girls dem bad
I see ma girl she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl
Dem other girls dem other girls dem bad
But see ma girl see ma girl she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl
Hw3 s) memu mma menfeeeli wate
B) me din mma menfeeli wate ohh yh
l say the things wey dey kill me wate
Ebe the things you dey do me wate
Eyeh eyeh yh
I just want to love you girl
Give you all give you my world
l say ibi you l want to ibi you l love oh my girl

Say make abi your commando
Come make abi your commando
l go fight for you commando
I wanna be your commando yeh eyeh
l go fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want baby come make l know
Anything you want baby girl ago do eyeh yh

So my baby eyeh yh
l go give you all ma love
Fight for you as any war oh oh eyeh yh
Ouh ma baby eyeh yh
l go give you all ma love
Fight for you as any war l ouuh na na naah

Will be your commando
Come make abi your commando
l go fight for you commando
I wanna be your commando yeh eyeh
l go fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want baby come make l know
Anything you want baby girl ago do eyeh yeh

More from King Promise

Baby I'm Jealous

Mr Eazi

Slow Down

King Promise

Want more free tools for Musicians and Artists?

WAV to MP3

Quickly and easily convert WAVs into MP3s

BPM tapper

Tap or click the tempo to discover the BPM

Online metronome

Keep the beat no matter where you are

Large file transfers

Upload and share files as large as 3GB with anyone

Streaming royalties calculator

Calculate how much you can earn from streaming services

Guitar tuner

An online guitar tuner that's there whenever you need it

ISRC finder

Find any ISRC to any song with simply a name or song

Key/BPM finder

Quickly find the key or BPM to millions of songs