BiggTen
Ikebe - BiggTen
Writer(s): Christianthus Anibueze
Publisher(s): Lyrics © DistroKid
Ekelebe
This kind waist wey dey make man craze
Rock my night and e make my day
When you spread like butter on my daily bread
My island girls no dey use me play
But mainland girls still dey burst my brain
Heyss!!!
Na their body wey dey chop my pay
Number 10 figure 8 na Im dey come my way
Don't call her no regular
If e no be money don't call her cellular
See how scatter my medulla
She carry fire for back wey fit light my candle now?
Wetin ikebe do person!!!
You go learn lesson
Wetin ikebe do person!!!
Chai
You go learn lesson
Wetin ikebe do person!!!
You go learn lesson
Wetin ikebe do person!!!
You go learn lesson
No be your mother haba
Why you no dey knack am?
No be your sister haba
Why you no dey knack am?
No be your mother haba
Why you no dey knack am?
When you no relate am
Why you no dey knack am?
No be your mother haba
Why you no dey knack am?
No be your sister haba
Why you no dey knack am?
No be your
No be your
No be your
No be your
No be your
No be your
Na why you no dey knack am
Wetin ikebe do person
E dey tempt person
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
Wetin ikebe do person
E dey tempt person
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
With that your biggy nyash and when you waka about
E make my eyes spin like I dey for roundabout
With your beautiful melanin wey blackie pass stout
If I no chop you tonight my name na bastard
My friends dey advice me no spend your last card
But I no dey hear them your hody na loud sound
backside correct
Your front side correct
Give me bank account make you self collect
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
Wetin ikebe do person
You go learn lesson
Oh whine that thing
This girl e put for formattie
This ikebe givy me conji
She follow my melody
She stole hearty like Aladdin
Me Already falling for ibadi
Your ikebe stand Gidi my thing
She give me badly
What we do
Want more free tools for Musicians and Artists?
WAV to MP3
Quickly and easily convert WAVs into MP3s
BPM tapper
Tap or click the tempo to discover the BPM
Online metronome
Keep the beat no matter where you are
Large file transfers
Upload and share files as large as 3GB with anyone
Streaming royalties calculator
Calculate how much you can earn from streaming services
Guitar tuner
An online guitar tuner that's there whenever you need it
ISRC finder
Find any ISRC to any song with simply a name or song
Key/BPM finder
Quickly find the key or BPM to millions of songs
-medium.jpg)
-placeholder.jpg)