Music Gateway logo

Soweto (Sped up) Song Lyrics - Kabusa Oriental Choir

chevron down

Kabusa Oriental Choir

Soweto (Sped up) - Kabusa Oriental Choir

Writer(s): Unknown

Publisher(s): Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Call on your doctor
No go dey slogodo o
Body dey boil me like Ogbono
Body dey do me like Omomo

I say call all your brokoto
No go dey slogodo o
We dey burst your gbololo
Make I salute your Commando
(caaaah)

When I move you watch my step (My step)
I need you and nobody else (eh!)
Master like Kanayo (O Kanayo)
Oh oh yippie yippie ya yo (ha)

If you balanciego I get paper
If I like your Soweto
I go follow your craze craze go

(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)
(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)

Whine your waist oh Tomiwa
Igbodare, Chidera
cboki dey Mutumina
If you get Suya I go carry am

Oh Karashika
The beat get shaker so it means you go shake am
What is the use of my money take am
No go dey form Ogaranya o

Something must kill a man
c man must die
People wey kill Jesus Christ
Wey kill Jesus Christ
Roman Soldiers

My village people hating
Hating for wetin
They can't tolerate it
(Tunde oh oh)

Tunde don dey craze o
Eh for your case oh
Una go dey there dey vex o
Dey there dey vex

(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)
(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)

More from Kabusa Oriental Choir

Soso

Kabusa Oriental Choir

Want more free tools for Musicians and Artists?

WAV to MP3

Quickly and easily convert WAVs into MP3s

BPM tapper

Tap or click the tempo to discover the BPM

Online metronome

Keep the beat no matter where you are

Large file transfers

Upload and share files as large as 3GB with anyone

Streaming royalties calculator

Calculate how much you can earn from streaming services

Guitar tuner

An online guitar tuner that's there whenever you need it

ISRC finder

Find any ISRC to any song with simply a name or song

Key/BPM finder

Quickly find the key or BPM to millions of songs