Music Gateway logo

Bad To Me Song Lyrics - Wizkid

chevron down

Wizkid

Bad To Me - Wizkid

Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong, Samuel Awuku

Publisher(s): Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on, I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you, baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), okay

More from Wizkid

2 Sugar (feat. Ayra Starr)

Wizkid

Special (feat. Don Toliver)

Wizkid

Come Closer (feat. Drake)

Wizkid

Ginger (feat. Burna Boy)

Wizkid

Longtime (feat. Skepta)

Wizkid

Blessed (feat. Damian Marley)

Wizkid

Smile (feat. H.E.R.)

Wizkid

Piece of Me (feat. Ella Mai)

Wizkid

True Love (feat. Tay Iwar & Projexx)

Wizkid

Essence (feat. Justin Bieber & Tems)

Wizkid

Want more free tools for Musicians and Artists?

WAV to MP3

Quickly and easily convert WAVs into MP3s

BPM tapper

Tap or click the tempo to discover the BPM

Online metronome

Keep the beat no matter where you are

Large file transfers

Upload and share files as large as 3GB with anyone

Streaming royalties calculator

Calculate how much you can earn from streaming services

Guitar tuner

An online guitar tuner that's there whenever you need it

ISRC finder

Find any ISRC to any song with simply a name or song

Key/BPM finder

Quickly find the key or BPM to millions of songs